Uncategorized

LYRICS: Patoranking – Abule

Patoranking Abule lyrics and video

Hold am tight
Hold am jeje
This is another story oh
For my mind

Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule

I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Taksufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey

READ ALSO: LYRICS: Strongman – Mokobe Ft. Wendy Shay

Aah oshe
I get many girls wey they dey come from Mowe
AJ boys them dey like to through way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on

Crazy girls like Meg thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

That’s why
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

READ ALSO: Shatta Wale Appears on Time Square for the second time

Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebite Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gya’em nu o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba then tell us to go

Aah oshe
I get many girls wey they dey come from Mowe
AJ boys them dey like to through way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

That’s why
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

BY DJ IYKE

CEO Of Afro Media | Radio Dj | 2018 Foklex Media Awards Best DJ Of The Year (Eastern Region) Nominee | ERMEA 2018 Promoter Of The Year Nominee | Music Promoter Contact: [email protected] WhatsApp: +971 502371297 Call: +233 242803771

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
×