LyricsMusic

Kuami Eugene – Open Gate Lyrics

Kuami Eugene Open Gate lyrics and video download. Rockstar Kuami Eugene unfold the first song off his upcoming Album titled ”SON OF AFRICA” and he titled this “Open Gate”

Open Gate ooo
Rockstar!
And they call me Eugene
Call your mummy make I call my mummy
Where dey everybody they should hear what I have to say

Check Also: Fuse Odg – Libation | lyrics

My baby Pretty pretty baby
Oh my sexy lady I can’t wait for our wedding
And on that day everybody go sudwɛ sudwɛ dwɛ sudwɛ sudwɛ dwɛ dwɛ
And on that day everybody go sudwɛ sudwɛ dwɛ sudwɛ sudwɛ aaaahhh

Open gate, dem go open gate oo
Open gate, dem go open for you
Open gate, open open gate oo
Open gate, dem go open for you

Woley sɛbɛ kontomire woley sɛbɛ kontomire (Do your walkings)
Woley sɛbɛ kontomire woley woley woley woley woley sɛbɛ kontomire Woley sɛbɛ kontomire  (Do your walkings) Woley sɛbɛ kontomire
Woley woley Woley woley

You for know i no go taya for your love
We are together For better for worse
I go to church i join choir for your love
I go carry bag oo Just to make you fine oo
If i no get today I go make am tomorrow
Even if i for borrow aaah ooh yerr
If i no get today I go make am tomorrow
Even if i for borrow borrow yeah baby, Very soon

Open gate, dem go open gate oo
Open gate, dem go open for you
Open gate, open open gate oo
Open gate, dem go open for you
Woley sɛbɛ kontomire woley sɛbɛ kontomire (Do your walkings)

Woley sɛbɛ kontomire woley woley woley woley woley sɛbɛ kontomire Woley sɛbɛ kontomire  (Do your walkings) Woley sɛbɛ kontomire
Woley woley Woley woley

Very soon Open gate, dem go open gate oo
Open gate, dem go open for you
Open gate, open open gate oo
Open gate, dem go open for you   Rockstar! And they call me Eugene

Check Also: Ball J – Cool With You lyrics

Hahaaaa
Woley sɛbɛ kontomire Woley sɛbɛ kontomire
Woley sɛbɛ kontomire Woley woley Woley woley

BY DJ IYKE

CEO Of Afro Media | Radio Dj | 2018 Foklex Media Awards Best DJ Of The Year (Eastern Region) Nominee | ERMEA 2018 Promoter Of The Year Nominee | Music Promoter Contact: [email protected] WhatsApp: +971 502371297 Call: +233 242803771

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
×